GRATITUDE!!!!! (by Frankieragar) Lyrics
Lyrics by Frankieragar This na my love song for you For the things wey you do Na the things wey you do Wey don thife my heart When I fall when life push me Na your hand I dey land o Weda E good or E bad o Na you wey I want o You be the God wey dey give me peace When my enemy wan take my peace You be the God wey dey give me ginger When my enemy wan dull my swaga You be the God wey dey by my side When my enemy want me to pkai You be the one eh I have nothing to say but thank you BABA ehhh thank you Mountain the move and the devil de flee whenever I call you your name Mountain de move and situations change Whenever I call your name My God you dey do Wetin my mother no fit do My God you dey do Wetin my father no fit do Posted by Ayo Kayode For more lyrics by Frankieragar subscribe to our updates.