GRATITUDE!!!!! (by Frankieragar) Lyrics
Lyrics by Frankieragar
This na my love song for you
For the things wey you do
Na the things wey you do
Wey don thife my heart
When I fall when life push me
Na your hand I dey land o
Weda E good or E bad o
Na you wey I want o
You be the God wey dey give me peace
When my enemy wan take my peace
You be the God wey dey give me ginger
When my enemy wan dull my swaga
You be the God wey dey by my side
When my enemy want me to pkai
You be the one eh
I have nothing to say but thank you
BABA ehhh thank you
Mountain the move and the devil de flee whenever I call you your name
Mountain de move and situations change
Whenever I call your name
My God you dey do
Wetin my mother no fit do
My God you dey do Wetin my father no fit do
Posted by Ayo Kayode
For more lyrics by Frankieragar subscribe to our updates.
This na my love song for you
For the things wey you do
Na the things wey you do
Wey don thife my heart
When I fall when life push me
Na your hand I dey land o
Weda E good or E bad o
Na you wey I want o
You be the God wey dey give me peace
When my enemy wan take my peace
You be the God wey dey give me ginger
When my enemy wan dull my swaga
You be the God wey dey by my side
When my enemy want me to pkai
You be the one eh
I have nothing to say but thank you
BABA ehhh thank you
Mountain the move and the devil de flee whenever I call you your name
Mountain de move and situations change
Whenever I call your name
My God you dey do
Wetin my mother no fit do
My God you dey do Wetin my father no fit do
Posted by Ayo Kayode
For more lyrics by Frankieragar subscribe to our updates.
Comments
Post a Comment